Download mp3, video and lyrics of Abule ( Hol am tight, Hol am jeje ) by patoranking.
Abule , popular on the internet as Hol am tight, Hol am jeje is one of the most trending songs of all time in 2020. The song is trending in Cameroon, Africa and abroad.
Today I bring you the video, mp3 and lyrics of Abule perfermed by Patoranking as as demanded by many fans. Download mp3, video below.
LYRICS
[Intro]
Hold am tight
Hold am jeje (Go Pon killa)
[Verse 1]
This is another story oh, from my one
Make I tell you wetin happen for Abule
‘Bout this big party inside my Abule
I went there with my best friend Kunle
Kunle dey there with him gyal-friend Shile
Ghetto gyals them dey like Takasufe
So many pretty gyals dey inside my mule
I just dey wonder say, which kind party eh
Everything yapa, everything dey
[Pre-Chorus]
Ah, oshey
I get many gyals, wey them dey come from Mowe
AJ boys, them dey like to throw-away (gunshots)
Omo se gobe
We just havin’ fun
We wan’ carry on
Crazy gyals like Mega Thee Stallion
But my girlfriend dey here dey turn me on
[Chorus]
That’s why I hold am tight
Hold am jeje (Go)
Hold am tight
Hold am jeje (Go)
That’s why I hold am tight
Hold am jeje (Go)
Hold am tight
Hold am jeje (Go)
[Post-Chorus]
Go
Go
Go
Go
[Verse 2]
Omoge whine am, you can do better
Sweet gbedu from Ebute Metta
All the way, to Niger Delta
Na we get am
Plenty ololo
Gyal’em enuff, oh ogologo
I just want sharply take one photo
Before the Baba them tell us to go
[Pre-Chorus]
Ah, oshey
I get many gyals, wey them dey come from Mowe
AJ boys, them dey like to throw-away (gunshots)
Omo se gobe
We just havin’ fun
We wan’ carry on
Crazy gyals like Mega Thee Stallion
But my girlfriend dey here dey turn me on
[Chorus]
That’s why I hold am tight
Hold am jeje (Go)
Hold am tight
Hold am jeje (Go)
That’s why I hold am tight
Hold am jeje (Go)
Hold am tight
Hold am jeje (Go)
[Post-Chorus]
Go
Go
Go
Go
[Outro]
Go
Go
Go
Go
The End.
Want more of this kind? Comment.
DOWNLOAD MORE LATEST SONGS AT WWW.CAMABOOM.COM